Seyi Vibez – “God Sent” [Audio + Video + Lyrics] Β« tooXclusive
Emerging talented indigenous/inspirational singer, Seyi Vibez says he is GOD SENT.
Seyi Vibez aka LOSEYI dropped an inspirational song titled βGod Sentβ. On this masterpiece produced by Zee, Seyi called on Almighty for protection, divine intervention and blessings. He also prayed for Joy, Help, Financial Connect and the strength with support to cater for his family.
LISTEN/STREAM βGOD SENTβ
Watch the song official music video below
God Sent Lyrics
Oh Lord
Oluwa loseyi, oh oh
Vibez
Zee on the beatinβ
Ooh-yayy, yayy-yayy
Pikin wey no get helper suppose to get sense oh
Tβoba teβe mole, tun so fun won pe βbrother, no vex ohβ
βCause some people dey, dem be enemies of progress oh
Mama call me yesterday βku ojo meta, she say βhelloβ
But as young as I am, I get guys wey dey blao
Show me your friend, Iβll tell you who you are
If you give them the chance, dem go do you anyhow
Ma re padi e je, shβomo pe koda o
But as I be street boy, e no mean say mio niβwa rara
Shebβowo toh shey kishi sha, lomoβpe nwa, ah-ayy
Uh-ayy, yeah-yeah
Eyin toh laye, e duro timi
Kβala numi, ko wa miri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray Almighty
Eyin toh laye, e duro timi
Kβala numi, ko wa miri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray Almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah
Oju lomo n toh yoβnu
Talika mo oun toh ba tan
Olowo moβye iwon toh won
KβOlorun maba ire ayo mi je
No rich papa and no rich mama
Sometimes I wonder why I come this life
May be na me God send to make things right
For my family with my melody
I can hear them screaminβ my name
Oluwaloseyi, dem ah feelinβ the wave
I can picture the face
Dem dragginβ my cloth and dem sayinβ βooh-yeahβ
I no wan sing in vain
Make bad belle no go ask say βwetin I gain?β
Baba gbemi lowo soke
Yeah, ooh-yeah
Eyin toh laye, e duro timi
Kβala numi, ko wa miri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray Almighty
Eyin toh laye, e duro timi
Kβala numi, ko wa miri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray Almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah
Eyin toh laye, e duro timi
Kβala numi, ko wa miri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray Almighty
Eyin toh laye, e duro timi
Kβala numi, ko wa miri
Ofa aye, maje kobami
So, I dey pray Almighty
Awade, de-de, ayy-ayy, awade (de, de)
Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah (moti de oh)
Awade, de-de, ayy-ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah
Outro
T plenty
Aide, ayy-ayy-ayy
Motide
Zee on the Mix
Bad boy
